Amen (Bonus Track)
From iWorship (2020)
Written by Tim Godfrey
No Scripture references yet. Suggest one.
Billionaire empire laga laga is okay yes indeed all of it SMJ wawabeat say amen Tim Godfrey wawaSay amen Tim Godfrey aka Luganli say amenYour life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen eh eh eh amen amenLast year I bin no get money atall oEverybody wey know me bin say I dey dull oI wake up and drop my new music now everybody just dey shaki bodyThey know that I make music that's why everyday I chop moneyEverything I do papa God na your grace oYour everlasting favour dey help me run my race oBoys and girls dey whine na na whine na naMama papa dem dey whine na na whine na naI'm a blessing to my mama my mamaI get two hundred million right na na right na na eh ehYour life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen amen amen amenYour life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen amen amen amenIf dem say you no go make am my guy you tell dem ajiriboIf dem say you no go hammar my guy you hala egeregeDis year dis year everything workout for goodOmo you know wonda wetin dem do na so so proof you go dey groove sayDis year dis year you go chop anybody wey try disDis year amen amen amenAwa kole mo le ami oA ma bimo le mo ami oWe go go we go come ami oEverybody help me say amenYour life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen amen amen amenYour life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen amen amen amenAwa kole mo le ami oA ma bimo le mo ami oWe go go we go come ami oEverybody help me say amenYour life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen amen amen amenElele dikeke keke dikekeTim Godfrey kedikekeSMJ nana nana laga laga
Lyrics are the property and copyright of their respective songwriters, artists and publishers. Shown here to help readers connect songs with Scripture.
Discussion
Loading the discussion…




