Even when I fall your handYou still dey hold my handLover of my soulYou nor dey break my heartI'll sing about your merciesI'll sing about your graceNa you dey burst my brainEvery night and day
Daddy wey dey pamperDaddy wey dey blessForever you're my fatherNa you dey give me restWhen I look aroundI see your faithfulnessI'll bow down on my kneesCos na you wey be the best
You carry me from groundBaba, you put me for the topYou shower me with loveYour grace na the jara wey dey on topYou be my shepherd so I no fit lack wetin to chopEven as I salama, e no fit be enough
Daddy wey dey pamperDaddy wey Dey blessForever you're my fatherNa you dey give me restWhen I look aroundI see your faithfulnessI'll bow down on my kneesCos na you wey be the best
Even when I fall your handYou still dey hold my handLover of my soulYou nor dey break my heartI'll sing about your mercyI'll sing about your graceNa you dey burst my brainEvery night and day
Daddy wey dey pamperDaddy wey dey blessForever you're my fatherSay na u dey give me restWhen I look aroundI see your faithfulnessI'll bow down on my kneesCos na you wey be the best
Your grace, e cover meYour love, You shower meAnywhere I turn I see your pamperingOn my left to my right, baba you stand by meWhenever I call, you dey answer meWhen people lockup my matter, you remember meNo be lie, this your love na till eternityI go dey follow you dey goGo dey follow you dey go
Your blessing cover meYour love, You shower meAnywhere I turn I see your pamperingOn my left to my right, baba you stand by meWhenever I call, you dey answer meWhen people lockup my matter, you remember meNo be lie, this your love na till eternityI go dey follow you dey goGo dey follow you dey go
Daddy wey dey pamperDaddy wey dey blessForever you're my fatherNa you dey give me restWhen I look aroundI see your faithfulnessI'll bow down on my kneesCos na you wey be the best
Lyrics are the property and copyright of their respective songwriters, artists and publishers. Shown here to help readers connect songs with Scripture.
Discussion
Loading the discussion…





