Everything
From God's Favourite Baby (2021)
Written by Samuel Onwubiko, Samuel Nwachukwu · 2021
No Scripture references yet. Suggest one.
O yeah,O yeah,O yeah yeah yeah yeahOne time you dey hold me downWhen I dey your side me i no dey ever frownOne time me i understandWhen you dey for me na the only time i standThe wey you dey for meE no get person wey fit come for meCuz dem go plan for meBut nothing wey them plan wey go work for me
Cuz i no dey on my ownOn my on my ownEmmanuel e dey for meDey for dey for meNobody fit take your(take your place)Sun rise to sun set na you dey on my case(on my case)You are all that i need(Everything everything oh oh)So precious to me(Everything everything oh oh)
You dey help me run my raceLord i gbadu this your graceAnd my only heart desireIs to steady seek your faceJehovah you dey do me wellNow everything don Mara maAnd if they ever tell me make i leave your side na rara oh
Cuz i no dey on my ownOn my on my ownEmmanuel e dey for meDey for dey for meNobody fit take your place(Take your place)Sun rise to sun set na you dey on my case(On my case)You are all that I need(Everything everything oh oh)So precious to me(Everything everything oh oh)
So we go dance dance dance danceAll our daysSo we go dance dance dance danceAll our daysYomo dance dance dance danceAll our daysWe go dance dance dance danceAll our days
Cuz i no dey on my own(On my on my own)Emmanuel e dey for me(Dey for dey for me)Nobody fit take your place(Take your place)Sun rise to sun set na you dey on my case(On my case)You are all that I need(Everything everything oh oh)So precious to me(Everything everything oh oh)
Lyrics are the property and copyright of their respective songwriters, artists and publishers. Shown here to help readers connect songs with Scripture.
Discussion
Loading the discussion…


