[VERSE 1] Dem dey yarn say, dem say we dey craze ehDem dey speak Oyibo, dem say we dey insane ehDem say with this Gospel we dey dig our gravee ehNow we dey set the pace, cos our craze dey pay ehWe dey raise the stakes, no matter how longWe got wat it takesNa b’cos of Jehovah, we don take over Anywhere You lead me I go follow You dey goFollow You dey go
[CHORUS] I go follow You go eh(4 times)Follow You, follow You, follow You eh(4 times)
[VERSE 2] Everybody,put on your dancing shoesWhether e good or e bad,it’s working for our good ehDon’t let nobody stop you, doesn’t matter how you lookCast your cares and forget,just remember He cares about youFrom crawling now we are walking ehFrom walking now we are runningFrom running now we are jumping,we are flying,no stoppingNa b’cos of Jehovah, we don take overAnywhere You lead me i go follow You dey goFollow You dey go [REPEAT CHORUS]
[VERSE 3] If dem like make dem start to dey rake ohIf dem like make dem scatter their faceAny trap wey dem like make dem set ohAny button wey dem like make dem pressWho God has blessed,no one can curse ehNo one can curse ehAmamamasiamasi o,(eh o)I don turn follow follow,(eh o)Fu go ehI don turn follow follow eh ehNa b’cos of Jehovah,we don take overAnywhere You lead me I go follow You dey goFollow You dey go [REPEAT CHORUS]
Lyrics are the property and copyright of their respective songwriters, artists and publishers. Shown here to help readers connect songs with Scripture.
Discussion
Loading the discussion…







