My baby dey love me constantlyMy baby fine, she dey kill me softlyI really wanna let her know yeah yeahThat I will never let her go yeah yeah

God forbid I do you wrongGod forbid I do you badGod forbid I make you suffer oh

Everyday with you Is super wavyWhen I dey with you I never lazyCause you keep me on my feet
Summer time and when it’s rainyI hold u down; rock steadyThough I sweep you off your feet
If I say make you slow down (Slow down for me oh)I say make you throw down (Throw down for me oh)Oya Make e no for loss baby (Make e no for loss babe)Special kind o’ lovin’ (Special kind o’ lovin’)
Yeah yeah yeahYour loving is as necessary as breathing airI just gotta he sincere... ooh yeah!
My baby dey love me constantlyMy baby fine, she dey kill me softlyI really wanna let her know yeah yeahThat I will never let her go yeah yeah
God forbid I do you wrongGod forbid I do you badGod forbid I make you suffer oh
God forbid I do you wrongGod forbid I do you badGod forbid I make you suffer oh
My baby dey love me constantlyMy baby fine, she dey kill me softlyI really wanna let her know yeah yeah yeah yeahThat I will never let her goI won’t let her go... nowhere
I go far for you my babyWon’t let her go nowhere yeahI no go fall your hand ohI no go let you down oh
Ooh yeah eh eh
Lyrics are the property and copyright of their respective songwriters, artists and publishers. Shown here to help readers connect songs with Scripture.
Discussion
Loading the discussion…