Baba God, I hail Your name oNobody fit dey like YouBaba God, I throway saluteNa You be my Lord and KingBaba God, I hail Your name oNobody fit dey like YouBaba God, I throway saluteNa You be my Lord and KingBaba God I (hail, hail)Baba God I (hail, hail)Baba God I (hail)We hail Your nameBaba God I (hail, hail)Baba God I (hail, hail)Baba God I (hail)We hail Your nameI go dey praise Your name dey go'Cause na You wey give me brand-new song to sing, ohYou turn my midnight into day (to day)Hallelujah, You've turned my liife aroundPapa, look what You've done to me (oh, na-na-na)Daddy, look how You set me freeBaba God, I'm thankful (yeah, yeah)Baba God, I'm grateful (yeah, yeah)For the things You do, I go dey hail Your name dey goBaba God, I hail Your name o (hail Your name o)Nobody fit dey like YouBaba God, I throway salute (throway, throway salute)Na You be my Lord and KingBaba God I (hail, hail)Baba God I (hail, hail)Baba God I (hail)We hail Your nameBaba God I (hail, hail)Baba God I (hail, hail)Baba God I (hail)We hail Your nameJust for YouI will bring the sacrifice of praiseJust for You oI go tell everybody say na only You wey change my lifeShey na You o?If I say make I dance (dance)If I say make I sing (sing)It'll never ever be enough to praise YouYou deserve all the glory, glory, gloryNa You get all my worship, Daddy oBaba God, I hail Your name oNobody fit dey like YouBaba God I throway saluteNa You be my Lord and KingBaba God, I hail Your name o (c'mon)Oya, na-na (nobody fit dey like You)Baba God (Baba God, I throway salute)Na You be, na You be (na You be my Lord and King)Baba God, I hail Your name oNobody fit dey like YouBaba God, I throway saluteNa You be my Lord and KingWe dey hail You GodLet's go (hail, hail)Baba God I (hail, hail)Baba God I (hail)We hail Your nameBaba God I (hail, hail)Baba God I (hail, hail)Baba God I (hail)We hail Your nameBaba God I (hail, hail)Baba God I (hail, hail)Baba God I (hail)We hail Your nameBaba God I (hail, hail)Baba God I (hail, hail)Baba God I (hail)We hail Your nameWe dey hail Your name oHail Your name oHail Your name oWe dey hail Your nameEh, na-naYoung boss, Moses BlissGT pon the beatEh-eh (GT on the beat)
Lyrics are the property and copyright of their respective songwriters, artists and publishers. Shown here to help readers connect songs with Scripture.
Discussion
Loading the discussion…






