I Need You

Limoblaze

From God's Favourite Baby (2021)

Written by Samuel Onwubiko · 2021

Oh, yeahWoah-woah-woah (soft)Limoblaze, yo-yo-yoOh no, oh no, oh no-no-noMy baby
Ọmọ, who born this fine girl? Who born this fine girl?Abeg make you demo, show them your stylingGive them your styling (my baby)Ọmọ, ṣá ma pàṣẹ, olólùfẹ mi, apọnbéporẹMe, I dey for you, olólùfẹ mi, apọnbéporẹ (oh my baby)
Akugo, you dey burst my brain o (my brain)Akugo, I no fit explain o (explain)Akugo, you dey make me do the things I done before (oh my days)
Akugo, you dey burst my brain o (my brain)Akugo, I no fit explain (explain)Akugo, you dey make me do the things I done before
Baby, I need youOh, I need you (I need you)Baby, I need youYou're my heart and need you, o
Oh, my babyYou know I need you
Complete me, oh, my baby girl, you complete me (oh, no-no)Surprise me, every single day, you surprise me (no-no-no)E geti money wey I save, make I take you to Soweto (Soweto)And if I find who born you, I go tell them obrigado (oh my world)
Akugo, you dey burst my brain (my brain)Akugo, I no fit explain o (explain)Akugo, you dey make me do the things I done before (oh my days)
Baby, I need youOh, I need you oBaby, I need youYou're my heart, and need you o
My obianujuHer love is trueFor this my town, ọmọ, na me and you
ObianujuHer love is trueFor this my town, ọmọ, na me and you
(Too much sounds)

Lyrics are the property and copyright of their respective songwriters, artists and publishers. Shown here to help readers connect songs with Scripture.

Discussion

Loading the discussion…

More by Limoblaze

Themes and Genres

Hear a Verse We Missed?