Nothing wey God no fit doNothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go throughMake you no forgetNothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit doNothing wey God no fit change ooE no matter wetin dem be tell you(I'm here to tell you)Nothing wey God no fit do
No man wey God no fit blessNo man wey God no fit help ooE no matter wetin you dey go through(I have come to tell you)No man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift (Ah)No man wey God no fit liftE no matter wetin you dey go throughMake you no forgetNo man wey God no fit lift
No door wey God no fit openNo door wey God no fit openE no matterWetin you deyGo through(I'm here to tell you)No door wey God no fit open
No man wey God no fit healNo man wey God no fit touch ooI've never seen the righteous forsakenNever seen the sea begging breadI'm here to tell youNo man wey God no fit heal
Nothing wey God no fit doEh eh eh ehNothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go throughI'm here to tell youNothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go throughMake you no forgetNothing wey God no fit do
Lyrics are the property and copyright of their respective songwriters, artists and publishers. Shown here to help readers connect songs with Scripture.
Discussion
Loading the discussion…






